Ayra Starr Rush Song Lyrics – 19 & Dangerous (Deluxe)

0
188

Ayra Starr Rush Song Lyrics: In this Song, Ayra talks about her money & status and she grinds every day to preserve her status. Rush Song Lyrics Were written by Oyinkansola Sarah Aderibigbe, and Prince Omoferi and performed by Ayra Starr. Read the following post for more information about Ayra Starr Rush Song Lyrics.

Contents

Ayra Starr Rush Song Lyrics | Song Credit’s

📌 Song Title Rush
🎞️ Album 19 & Dangerous (Deluxe) (2022)
🎤 Singer Ayra Starr
✍ Writer Ayra Starr, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Omoferi
💵 Produced By Andrevibez, Henri Velasco
📅 Release Date September 16, 2022
©️ Copyright Mavin Records

Ayra Starr Rush Song | Lyrics Details

[Intro]
Vibez
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa

[Verse 1]
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush
E dey rush well wеll
E be much
Na God dey make my tap, е dey rush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling with us)

Read More  Yesterday Song Lyrics - The Beatles | Help!

[Post-Chorus]
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa ri pa pa ri

[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go ghana
You never touch, you dey form papas
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I’m the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can’t count my grace
I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat my mind on my money
Make you dance like poco lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
Edey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling with us)

[Outro]
‘Cause e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling)

>>>Click here to download Ayra Starr Rush Song Lyrics PDF<<<

Ayra Starr Rush Song Lyrics | Album Songs List

19 & Dangerous (Deluxe) (2022)
Cast Karma
Fashion Killa Bridgertn
Tell On You (Snitch) (Unreleased) Rush
Toxic Bloody Samaritan
In Between Amin
Beggie Beggie
Read More  Rina Sawayama Hurricanes Song Lyrics

Lyrics of Rush Song by Ayra Starr | FAQ

Which Album the 'Rush' Song Has Taken From?

19 & Dangerous (Deluxe) (2022)

Who is the writer of 'Rush' song Lyrics?

Ayra Starr, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Omoferi

Who is the producer of 'Rush' song?

Andrevibez, Henri Velasco

What was the release date of 'Rush' song?

September 16, 2022

Who is the singer of 'Rush' song?

Ayra Starr

***All the Copyright For the Song or Album shared on this page goes to their “Respected Owners”. Information Shared on this site is only for “Educational Purposes”.***

5/5 - (3 votes)
Related Posts:
Alan Walker – Extremes Lyrics
Alan Walker Extremes Song Lyrics

https://youtu.be/9T4Gs3jWNF4 Alan Walker Extremes Song | Lyrics Details [Verse 1] What if I told you I loved you? What if I told you I lied? Remember all of our hellos As I tell you goodbye [Pre-Chorus] Ooh-ooh, ooh-ooh-ooh-ooh If you see me in a daze I feel better, outta place It's true, ooh-ooh-ooh-ooh I don't need to be saved I'm Read more

24kGoldn – Mistakes Song Lyrics
24kGoldn Mistakes Song Lyrics

24kGoldn Mistakes Song Lyrics: This Song belongs to 24kGoldn's Album Better Late Than Never (2022). Mistakes Song Lyrics were written by 24kGoldn, Neek & Tristan Securo and performed by 24kGoldn. Kindly read the following post to get more information about 24kGoldn Mistakes Lyrics. https://youtu.be/bpYyAyU_dyk Mistakes Lyrics by 24kGoldn | Song Credit's 📌 Song Title Mistakes 🎤 Singer 24kGoldn ✍ Written Read more

Shygirl – Shlut Lyrics
Shygirl Shlut Lyrics

Shygirl Shlut Lyrics: This Song belongs to Shygirl Album Nymph (2022) and Song was Performed by Shygirl. This Song Lyrics are penned down by Cassia O'Reilly, Michael Tucker, Sega Bodega, and Shygirl, Song has been produced by Shygirl, Bloodpop, Sega Bodega. Read the following post to get more information about Shygirl Shlut Song Lyrics. https://youtu.be/jv4JkDTP4kI Shlut Lyrics by Shygirl | Read more

Read More  Tyler Childers - Way of the Triune God Lyrics
Monster Lyrics – Leah Kate
Leah Kate Monster Lyrics

Leah Kate Monster Lyrics: Monster Song Lyrics were penned down by bülow, Leah Kate, Lowell, Mike Wise & Nate Ferraro, and Song was performed by Leah Kate. This Song belongs to Leah Kate's Album Alive And Unwell - EP (2022). Read the following post to get more information about Leah Kate Monster Song Lyrics. https://youtu.be/Q2l77R0oH1o Monster Lyrics by Leah Kate Read more

uh oh Song Lyrics – Tate McRae
uh oh Song Lyrics Tate McRae

Tate McRae uh oh Song Lyrics: This Song belongs to Tate McRae's Album ​​i used to think i could fly (deluxe) which is not released yet. Lyrics of uh oh Song were written by Tate McRae, Ali Tamposi, Billy Walsh & Louis Bell and produced by Louis Bell. Read the following post to get more information about Tate McRae uh Read more

LCD Soundsystem – new body rhumba Lyrics
LCD Soundsystem new body rhumba Lyrics

LCD Soundsystem new body rhumba Lyrics: new body rhumba Song belongs to Film White Noise. new body rhumba song Lyrics were written by James Murphy, Nancy Whang, Patrick Mahoney and Performed by LCD Soundsystem band. Read the following post to get more information about new body rhumba Lyrics. https://youtu.be/4pWaLlrhdgM new body rhumba Lyrics | Song Credit's 📌 Song Title new body rhumba Read more

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here